Want to get your music out to over 40k radio and sound system dis? CLICK HERE


Stay up-to-date with all that's new at Dancehallreggaeworld, Click Here to subscribe for my updates and don't miss a thing!  

Slim Burna "I'm On Fire" Lyrics

by Alice Shedrack
(Port-Harcourt, Rivers State, Nigeria)

Slim Burna

Slim Burna

eh...


(Verse 1)
No be lie
The struggle I don see and the bad things wey I don see with my eyes
The pleasure and pain, all na part of life
Play them my tape, tell them to come inside

I'ma survivor

(Chorus)
Cuz I'm on fire (2x)

Cuz I'm on fire(4x)

(Verse 2)
Check see see
Oya give me canoe eh
Cuz I wan cross this water eh
Canoe eh
Cuz I wan cross this water eh

They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly

I'm on fire
They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
I'm on fire (2x)

The girls dem gimme dutty wine
Baby girl u giving me that dutty dutty wine
Girl I wonder whether you don remove your spine
See I really wanna touch it and I want your behind

(Chorus)

(Verse3)

I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
See I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me

(Chorus)

Slim burna

(Laugh)

Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me

Click here to post comments

Join in and write your own page! It's easy to do. How? Simply click here to return to Website Comments.

New! Talk to me
Was the information helpful? Something needs changing? I welcome your feedback here.

Great Articles You Might Have Missed

Please send us your Feedback, News, Photos, Press Releases, Music and/or Videos to our WhatsApp Number: 1-876-395-8008 or Email: necoflex@gmail.com

Not what you are looking for? Search the web for more Dancehall Reggae music information below...

Researched Information pages

Also connect with Dancehallreggaeworld.com on Social Media: 
Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Thank You!